Nothing go last forever
All the pains and the struggles no fit last forever (ahn ahn ahhhhn)
Yeh All this struggles no go last
Moma lowo when it's time
Keep my head up, on my grind
Say a prayer to baba
We've been praying for some days
I hope we live to see those days
I dey depressed I wan craze
No one to call money no dey
Mummy tell me make I no smoke
(I no wan smoke)
The life I'm craving I no see o
(Me I no see money)
Me I no wan suffer I Dey hustle harder
Sebi nah me wan blow dem no send my father
Im still on the road ki client sanwo
Tio ba kin se oro owo
Abeg no call my phone
Me I no wan suffer I Dey hustle harder
Sebi nah me wan blow dem no send my father
Im still on the road ki client sanwo
Tio ba kin se oro owo
Abeg no call my phone
I love money so I hustle hard
Tell me why cash out dey hang
Moti b'ogun, kintu bo ifa?
I go to church I pray and fast
Money no fit fall from heaven
Eleda mi ji koma sun
You can't put yourself in my shoes
I dey face a lot, not settle
Money and fame, i want the both things
Make people notice say which boy dey cause traffic
No be today we don dey face things
When CL block me omoh I move to next thing
Me I no wan suffer I Dey hustle harder
Sebi nah me wan blow dem no send my father
Im still on the road ki client sanwo
Tio ba kin se oro owo
Abeg no call my phone
Me I no wan suffer I Dey hustle harder
Sebi nah me wan blow dem no send my father
Im still on the road ki client sanwo
Tio ba kin se oro owo
Abeg no call my phone
Ki client sanwo
Ki client sanwo mi
Yeh ki client sanwo
Stereo mix
Zzy baby