Back to Top

Money Chase Video (MV)




Performed By: Azzydee
Language: English
Length: 2:44
Written by: Oladimeji Rufai




Azzydee - Money Chase Lyrics
Official




TPS on the beat
(Hello Zzy haffa nah where you dey)
(Omoh i dey house jare)
(Se you no go show for this side omoh babes don dey o, babes plenty ajeh)
(Walai I no guide Ajeh I no fit commot, I just dey house)
Leave woman for who get money
I dey sing I get melody
Sometimes I fail, body dey tell me
I'll try again mio ni le panic
Everybody geti something
Wey dem dey face, I face my own shit
I no complain, nobody send me now
Dem fit dey hate I no dey look that side
My head my head malo gbabode
I run for popo, mio le salaye
Ibi moti rowo e go far Ajeh
Till 4:30 I dey bomb maye
Mummy tori mi lo je gbese
I still remember mio le gbagbe
Leg don dey pain me to run my race
All the things I like will come and stay
I feel it in my soul
Life with no money nah joke
Some things are left untold
What you know is what you know
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
E no dey easy for anybody
If no be money my brother change topic
Many many things I can't tell my mummy
Ah we must make this money
Otojo meta ti moti sunle
And if I dey house I go dey awake
For body IP nah money I waste
Kojumi tola baba lole se
Boys on God
Oti sumi but I cannot stop
Hustle don hard but I got still dey bomb
Owo lomo nwa, dimeji must chop
Make my money long 100 bitcoin
Nah only God fit run this one
Make I pull up with my convoy
Lambo Kan pelu rolls Royce
I feel it in my soul
Life with no money nah joke
Some things are left untold
What you know is what you know
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

TPS on the beat
(Hello Zzy haffa nah where you dey)
(Omoh i dey house jare)
(Se you no go show for this side omoh babes don dey o, babes plenty ajeh)
(Walai I no guide Ajeh I no fit commot, I just dey house)
Leave woman for who get money
I dey sing I get melody
Sometimes I fail, body dey tell me
I'll try again mio ni le panic
Everybody geti something
Wey dem dey face, I face my own shit
I no complain, nobody send me now
Dem fit dey hate I no dey look that side
My head my head malo gbabode
I run for popo, mio le salaye
Ibi moti rowo e go far Ajeh
Till 4:30 I dey bomb maye
Mummy tori mi lo je gbese
I still remember mio le gbagbe
Leg don dey pain me to run my race
All the things I like will come and stay
I feel it in my soul
Life with no money nah joke
Some things are left untold
What you know is what you know
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
E no dey easy for anybody
If no be money my brother change topic
Many many things I can't tell my mummy
Ah we must make this money
Otojo meta ti moti sunle
And if I dey house I go dey awake
For body IP nah money I waste
Kojumi tola baba lole se
Boys on God
Oti sumi but I cannot stop
Hustle don hard but I got still dey bomb
Owo lomo nwa, dimeji must chop
Make my money long 100 bitcoin
Nah only God fit run this one
Make I pull up with my convoy
Lambo Kan pelu rolls Royce
I feel it in my soul
Life with no money nah joke
Some things are left untold
What you know is what you know
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
Make nobody stress me
All I want is money
Won tun ma rojo mi
All these niggas funny
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oladimeji Rufai
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Azzydee

Tags:
No tags yet