Baba God dey bless me o
He go bless u too o hey
Everything na double double
E dey come in twos o shey
When i ask am he dey give me plenty o
I nor know wetin to give back
So I just dey thank u Lord
Shout halle eh eh
I go shout halle eh eh
Shout halle eeeh
I go shout halle
Shout halle shout halle
Shout halle
See everybody Shout halle
Ehn when I think of his blessings
His love and his mercies
My leg work dey scarter eh...
Shout halle
God wen fit die for my matter
Occupy me like a matter eh
Whenever I call e dey answer yeah
God wey dey fill me like tanker
That your problem is made in China
Alaye e nor go last o
You go jump am pass you go fly am
Truth to God you go pass o
Everything dey come in accordance
Forget all your sorrows and come dance
All of your prayer requests
Wen dey make u dey vex
E go sum in abundance
Baba God dey bless me o
He go bless u too o hey
Everything na double double
E dey come in twos o shey
When i ask am he dey give me plenty o
I nor know wetin to give back
So I just dey thank u Lord
Shout halle eh eh
I go shout halle eh eh
Shout halle eeeh
I go shout halle
Shout halle shout halle
God wen dey sample me
God nor rough handle me
Devil dey battle but God still dey mantle me
Blessings dey tangle me
God no dey gamble me
Shake bodi
Everybodi do like me
Turn to neighbor raise your hand
High five do a dance
Mercies follow me
Favour oyoyo
God ororomi
Blessings overflow
Twenty four hours he jack me
Twenty four karat he dash me
Fear no dey catch me
Na goodness and mercy dey crash me
Many at times yea
I can't even explain it
I can't even control it
You've been so good good good
Shout halle eh eh
Shout halle eh eh
I go shout halle eh eh
Hallelujah eh eh eh eh eh
Shout halle eh eh
Shout hallelujah eh eh eh eh eh
Shout halle eh eh