Hmm
Aremo Black o
(SPIRITUAL LOMO YEN)
Man no fit stop working
Everyday on my grinding
Money is important
That's normal thing
Ki ire temi (ye) ma lo koja mi
As I dey struggle
Make I dey collect gradually
Things dey sup for the street
Many oppression
If you Bill meI fit pass you Agreesion
No be my fault I just gat to Focus
Dem say u are stingy
Leave them make Dem talk
I'm Scared to broke
If money matterI no dey joke
Cashout steadyjajo jo (dance)
Any other thingAm good to Go oo
I'm Scared to broke
If money matterI no dey joke
Cashout steadyjajo jo (dance)
Any other thingAm good to Go oo
Check your balance
Shey u fit to sleep and balance
If you get brokeyou go feel n
Nonchalant
Money is the medicine (ye)
Stay gallent
Jaiye bi Mr lati or dagbana
Wetin go bring money
Dakun shey shey
No sleep for the poor man
Ogbeni wake wake
Mama call me one time ee omo Yeye
My son igbawo loma wale
Hustle must to pay
Confusion I don't Know what To say
When my parents need Memake I dey
Ayeeeee Make inno go Astray
Hustle must to pay
Confusion I don't Know what To say
When my parents need Memake I dey
Ayeeeee Make inno go Astray
Nothing last forever
Brother shey u know?
Do what go bring money before you go oo
No other thing just work 4 the Doe
Oluwa losheyi E dey 4 me o (ye)
Depression real (ye)
Brother turaka
Gbomo meji
Tun pe rukaya
No dull 4 zone
We dey GAZA
The fund don drop (ye)
Lapaid ZAZA
I'm Scared to broke
If money matter I no dey joke
Cash out steadyYejajo jo
Any other thing I'm good to go o
I'm Scared to broke
If money matterI no dey joke
Cashout steadyjajo jo (dance)
Any other thingAm good to Go oo
Baba dami lohun
Gbe mi debe (eee)
As I dey push ham
Ma je ki n le nle
You can see many cat
But am the latest
Make money completeon hundreds
Baba dami lohun
Gbe mi debe (eee)
As I dey push ham
Ma je ki n le nle
You can see many cat
But am the latest
Make money completeon Hundreds
Hustle must to pay
Confusion I don't Know what To say
When my parents need me Make I dey
Ayeeeee Make inno go Astray
THE END