Back to Top

Who Dey [Album] Video (MV)




Performed By: Areezy
Length: 2:38
Written by: Ariyo Awodele




Areezy - Who Dey [Album] Lyrics
Official




Ayata tuneboy eh
Areezy Mr Somori o gbo gbo ede Jadu
Westwood Entertainment o hmmmm eeeyeahh

No be say I too sabi
No be sey pe mo moshey oo
Brother you dey give me Grace
Ola ti mo fi min
No condition is permanent
You better strengthen your belief
Where dem dey come from
Ko le ko bati ye eh

Baba da mi lohun
Ye eeh
Baba da mi lohun
Ooooh
Ki emi le da wo lorun
Eeeh
Baba da mi lohun

Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmmm dem just won waste my time
Who dey Who no won make I shine
Who dey Who want to off my light
Who dey dem won just won kill my vibe
Hmm hmm dem just won waste my time ooo

Wetin dem want be sey ka ma toro lowon won
E no fit happen again oti di seyin seyin oh yeah
We don teh for Surulere hmmmm
Olorun de ti wa shogo Oluwa seun
Kodeti wa shola no dey check am ooo

Baba da mi lohun ye eeh
Baba da mi lohun ooooh
Ki emi le da won lorun eeehhh
Baba da mi lohun

Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmm hmn dem just won waste my time
Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmm hmn dem just wan waist time o
Wicked mix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ayata tuneboy eh
Areezy Mr Somori o gbo gbo ede Jadu
Westwood Entertainment o hmmmm eeeyeahh

No be say I too sabi
No be sey pe mo moshey oo
Brother you dey give me Grace
Ola ti mo fi min
No condition is permanent
You better strengthen your belief
Where dem dey come from
Ko le ko bati ye eh

Baba da mi lohun
Ye eeh
Baba da mi lohun
Ooooh
Ki emi le da wo lorun
Eeeh
Baba da mi lohun

Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmmm dem just won waste my time
Who dey Who no won make I shine
Who dey Who want to off my light
Who dey dem won just won kill my vibe
Hmm hmm dem just won waste my time ooo

Wetin dem want be sey ka ma toro lowon won
E no fit happen again oti di seyin seyin oh yeah
We don teh for Surulere hmmmm
Olorun de ti wa shogo Oluwa seun
Kodeti wa shola no dey check am ooo

Baba da mi lohun ye eeh
Baba da mi lohun ooooh
Ki emi le da won lorun eeehhh
Baba da mi lohun

Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmm hmn dem just won waste my time
Who dey who no won make I shine
Who dey who want to off my light
Who dey dem just won kill my vibe
Hmm hmn dem just wan waist time o
Wicked mix
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ariyo Awodele
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Areezy

Tags:
No tags yet