Back to Top

Slangs Video (MV)




Performed By: Amaze KOL
Language: English
Length: 2:22
Written by: Andrew Idaewor




Amaze KOL - Slangs Lyrics
Official




Lifestyle
All of this pains
All of the huddles
Mhen I had to face it
Before the rise
Before the light
Gotta feel some darkness
C'mon
Honestly am not tired of the drama
Let me be
Ain't gat no time for 9-5
Sometimes i could be verbose
But sometimes i
Keep my cool and say less
No need validation
No need to be perfect
Wetin dey sup
Wetin dey play
Excuse my language
Na slang no be French oh oh ohhh
Some of them don wyne me oh
Some of them don try make them
Stain my T-shirt oh ohh no
Me I get e choko
Leave them make them dey complain
Sometimes I Dey lose my mind
Dey my feelings
Nobody understand me
Anytime I lose my mind
I dey my feeling
Na you wey understand me
Sometimes e bad (sometimes e good)
Sometimes I para (sometimes I cool)
Some time off socials
Changing my mindset
Back on the radar
My movement solid
The streets ain't smiling
Get rich or die trying
Sometimes me I tire gan
But I no gree (heyyy)
Some of them don whyne me oh(uh uh)
Some of them don try make them
Stain my T-shirt oh
Make them no Dey price me
Make them no G-check me oh
Sometimes I Dey lose my mind
Dey my feelings
Nobody understand me
Anytime I lose my mind
I dey my feelings
Na you wey understand me
Sometimes e bad (sometimes e good)
Make them no g check me
Sometimes I para (sometimes I cool)
Make them no G-check me oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Lifestyle
All of this pains
All of the huddles
Mhen I had to face it
Before the rise
Before the light
Gotta feel some darkness
C'mon
Honestly am not tired of the drama
Let me be
Ain't gat no time for 9-5
Sometimes i could be verbose
But sometimes i
Keep my cool and say less
No need validation
No need to be perfect
Wetin dey sup
Wetin dey play
Excuse my language
Na slang no be French oh oh ohhh
Some of them don wyne me oh
Some of them don try make them
Stain my T-shirt oh ohh no
Me I get e choko
Leave them make them dey complain
Sometimes I Dey lose my mind
Dey my feelings
Nobody understand me
Anytime I lose my mind
I dey my feeling
Na you wey understand me
Sometimes e bad (sometimes e good)
Sometimes I para (sometimes I cool)
Some time off socials
Changing my mindset
Back on the radar
My movement solid
The streets ain't smiling
Get rich or die trying
Sometimes me I tire gan
But I no gree (heyyy)
Some of them don whyne me oh(uh uh)
Some of them don try make them
Stain my T-shirt oh
Make them no Dey price me
Make them no G-check me oh
Sometimes I Dey lose my mind
Dey my feelings
Nobody understand me
Anytime I lose my mind
I dey my feelings
Na you wey understand me
Sometimes e bad (sometimes e good)
Make them no g check me
Sometimes I para (sometimes I cool)
Make them no G-check me oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Andrew Idaewor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Amaze KOL

Tags:
No tags yet