Back to Top

Shxt (Devil in Disguise) Video (MV)

Performed By: Amaze KOL
Language: English
Length: 2:08
Written by: Andrew Idaewor

Amaze KOL - Shxt (Devil in Disguise) Lyrics
Official

Lifestyle
Put me on
Who's that, Who's that looking for man you dey trespass
Stay outside no dey trespass Who be that man weh dey try make he break in
My yard, stay outside no dey trespass Been on the road since 16, man stay authentic
Even when real friends turn enemies, despise plenty
Make dem talk na dem sabi, cyaan match my energy
A man try to take a shot, devil in disguise But you know I serve a bigger God, marathon
Times are changing, gotta pattern up too many gadgets
Only one charger no remedy, they shine their teeth
For my front, I dey sleep, dem dey pray make I no wake
But man dey rise up, shine 32 For my front, God dey blow their cover, say
All na deciet A man try to take a shot, devil in disguise
But you know I serve a bigger God
A man try to take a shot, devil in disguise But you know I serve a bigger God
Hmmm hmmm hmmm hmmm hmmm
You know I serve a bigger God Shine 32, for my front God dey blow their cover
Say all na deceit Ahnn
Tiana, Like when you shake your Nyansh oh Baby I don check my time, baby I no get time oh
Nuella like when you roll your waist oh (like when you roll your waist oh)
Baby I don check e time (baby I don check my time)
Bad man no get time oh

Who's that Who's that looking for man you dey trespass
Bad man no get time oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Andrew Idaewor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Amaze KOL

Tags:
No tags yet