Back to Top

Ogbeson Video (MV)

Performed By: Amaze KOL
Language: English
Length: 3:04
Written by: Andrew Idaewor

Amaze KOL - Ogbeson Lyrics
Official

Back then for Benghazi, When I dey for ogbeson
When I paro junction to junction, My people they know what's up
And I be like four, When my papa dey play me different cds
I be like four, When I start to dey Listen to bob marley
My mama say make I gbelo gbelo, Make I no look uche face
Say life na turn by turn, Make I waka jeje

Say life na turn by turn, Make I waka oh
I be that small boy, Wey don turn to big boy oh

Can't lie to you, Most of my mandem from way back
They be know my story, They be pray for my glory
But we dey act different movie oh
Mama Mary pikin, The boy wey dey hawk dried fish
Lil man was always happy, To dance like daddy showkey
Then osakpolor, Tell me say make I vibe for him studio
Some dey conner dey thief, Some dey conner dey fly different colour
The ones wey believe me na the same people wey no make me give up
The ones wey believe me na the same people wey no make I

I be that small boy eh, Wey don turn to big man
Emu robor chi kpo wali, Omo la so ne
Ewe la Ewe la Ewa la Ewe la Lo'oghena ola regie
Ukha kpakho Ukha bade, Omoghena ola ya kpamine okpitike ne
Lo mole, Lo male Ragbor Lo yor nu la lu'ote
Onote onoso onoso onoso lu la ya mie Arikpabor oghena
In Jesus name, Amen (Amen) Mo
My mama say make I Gbelo Gbelo, Make I no look Uche face
Say life na turn by turn make I waka jeje
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Andrew Idaewor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Amaze KOL

Tags:
No tags yet