Back to Top

African Fred - 8 days away Lyrics

African Fred - 8 days away Lyrics
Official

If you're a Nigerian youth automatically you're in trouble
To ba run wa lo je okunrin you're in double trouble
If you no come still guide omo triple trouble
In fact na only God fit help Nigerian youth
I actually have so many to say but I cant talk
No be say I cant talk tho but I just can't talk
Omo na everyday we dey learn life like say we come study
School life real life even for custody
Twenty four hours times seven days make one week
From Tuesday to Tuesday shey ko ti le ni one week
No proper feeding and clean water dey make one weak
No sunlight na big trauma e dey make one sick
Imagine one up and down for a mother freaking eight days
Night come dey somehow ko da u go even hate days
If u enter certain places bro u go know say place dey
Grace dey o praise dey o but at the same time craze dey
Wrong accusation but ta lo ma fe believe
Pesin go just dey explain dem go still think say na deceive
Ati je ati mu wa k'Olorun sha ma fi sibi to le
Who no dey smoke or drink wetin suppose concern am with NDLEA
Happy boy come dey sad laughing boy come dey cry
Cos omo boy no fit do bad just dey jama jama dey try
O wa traumatic depressing omi loju like it's raining
And its draining but dem say such is life everything na training
Name wey still dey cook pelu image to n gba ganish
Na him dey wan paint black ohun lawon werey fe tanish
Prince wey go later turn king shey ohun leyin fe banish
Big name evergreen legendary ohun na fe vanish
Eight days away ewa shishan kan bayi ninu take away
Eba to ro pelu omi te lo mix pelu ewe
Shey yen lama pelobe eran keh ogbeni loobe
No be me and una abeg take this shit away
Eight days away wa koko kunle wa face ogiri
Eh check apo e owo loma detamine iye igbati to ma ri
That one na normal registration bere lowo awon to ba n be
All man for himself ko si anybody to ma ba e be
Eight days away ogbeni u go pay us for
Tooth brush
Oya na ko si werey ashey na even used brush
Omi cacatin pour water as u dey shit flush
Jesus na everyday we dey pray cos na u go save us
Eight days away inside life thank God for freedom
What doesn't kill you make you stronger and gives you wisdom
But no do mistake go anywhere wey near am again o
Cos 2nd chance no dey promised ko ma dipe izz gone
Cos o ma lo far far and your enemy go hear am
Blue top on blue shorts your olodi go wear am
Mug shot gun shot your your enemy go hear am
Many many real story we dey see and we dey hear am
Eight days away na pesin wey dey around dey hustle
Agidi no fit do anything bo wu e ko lo muscle
Just praying to be free and losses don dey read
Life is just so mysterious o n daru loju biti puzzle
Like I said before I can't really talk but omah ye
Awon toma ye ko n shey gbogbo adiye lo ma ye
Ajeh lowe lowe ologbon lo ma ye
Afowoba file ese mefa ile aye
Eight days away shout out to my bro candy
Awon omo mi ni paris orobo lepa shandy
C prince oga mi my boss flash zino
Supo awon gees me dori felix salazeeno
And the people we see in times of trouble
And those wey dey forgive us even tho we fumble
Shout out to my family they know that I'm humble
And our loved ones una vehicle no go tumble
Omo wetin youth dey see nowadays if agbalagba like make them climb iroko tree
O sure pe won le comprehend
Ajeh won ma bend
Omo e go far o e go far ajeh
African Fred still dey we no go fall on God
Everybody still dey we no go fall
All my gees still dey dem no go fall
All my fans still dey dem no go fall
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Tobiloba Olaniyi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: African Fred

African Fred - 8 days away Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: African Fred
Language: English
Length: 3:24
Written by: Tobiloba Olaniyi

Tags:
No tags yet