Hmm,Scarr you hit it hard
E go be like nollywood
E go be like nollywood film
All of una go jam my music
E go be like Nollywood film
ADYMAROX POPSTAR NE!!!
Where would I have been
If I had a dad to support my dreams?
I just Dey imagine
I Could have been a super star shinning
Cause me I guide well well
I sabi sing I sabi write well well
Regardless I Dey push everything
By myself by myself
And God Dey help,God Dey help me.
But
Everybody's messing with my head
But I know I can do this
Closing my eyes to hold the tears
But I know I can do this
If nobody motivate me,I go motivate myself
Look the star in the mirror,in the mirror
And I told myself
Very soon,I no go Dey broke again
And people wey laugh me
No go know me again
E go be like nollywood
E go be like nollywood film
All of una go jam my music
E go be like Nollywood film
"I buy it by myself" and
"my daddy buy it for me" is not the same thing
Even if you drive round town
You will never hear anybody
Sing like me it's crazy
"Adyma isikopo mkpo"
But why will I "kop mkpo"? (Why)
When I don't wanna be like you.
When I don't wanna be like you
I do my thing my way.
But
Everybody's messing with my head
But I know I can do this
Closing my eyes to hold the tears
But I know I can do this
If nobody motivates me
I go motivate my self
Look the star in the mirror in the mirror
And I told myself
Very soon,I no go Dey
Broke again
And people wey laugh me
No go know me again
E go be like Nollywood
E go be like Nolly wood film
All of una go jam my music
E go be like nollywood film