You gat me rolling rolling rolling baby
You know you know you know you take me
Far away I nor fit lie
You loving girl dey make me high
You gat be naughty naughty naughty baby
I swear to God them nor fit save me
Dem born you 1999
I heard that you're a Gemini
As you Dey do
I fit to draw your face for my tattoo
I say na you
Na you you you you you go bring my doom
It's alright coz tonight
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my
Nor dey feel my
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my
Nor dey feel my
I nor dey feel my face
Osato dey for my eye
Hmmm commanding lotion, control me
Wetin the mandem told me nor be lie
Osato dey for my eye
Connecting ring road unholy
Carry me go from poly
Dey call policeman
As you Dey do
I fit to draw your face for my tattoo
I say na you
Na you you you you you go bring my doom
It's alright coz tonight
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my
Nor dey feel my
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my face
I nor dey feel my
Nor dey feel my
I nor dey feel my face"