Back to Top

Ability - Laughing Lyrics

Ability - Laughing Lyrics
Official

Omo time don dey go, time don dey go
Wen you go talk to your own?
Pikin, pikin, pikin
Pikin, pickin, pikin
Buhari, our Presido, no wan dey talk
Hin go send femi adesina to us
That one come, con con dey laugh like say Na joke
Now we know wetin dey happen for the top
Laughing, person, suffering (see bad government)
Laughing, person, suffering (we don tire)
Laughing, person, suffering (for dem)
Laughing, person, suffering (we no want)
Face the matter wey dey front
You go dey fight Twitter when your country dey bitter
You go for peace keep when your people no get peace
Now tell me my people, wetin we all con dey miss
E no get people wey dem kill or people wey dey drip
But that one no matter as long as all of dem a chop
The president no care, even when na him dey top
Now we know wetin all of dem dey do for job
Oya make we see dem
Laughing, person, suffering (See bad Government)

ABiLLi, ABiLLi, ABiLLi, make you talk true

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Valentine Asuku
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ability

Ability - Laughing Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ability
Length: 2:04
Written by: Valentine Asuku

Tags:
No tags yet