Back to Top

Abbey Tumusiime - Life Lyrics



Abbey Tumusiime - Life Lyrics




This guy graduated 10 years ago
He got no job
Now he is scamming online
And getting paid
He don't rob
Came home with a first class
But it's getting him no bucks
Wetin man go do
Put on VPN and bomb
Cashing out on a regular
He ain't got no boss
Of course he don't de baff soap
'Cause when him no de baff him no chop
Everyone's disappointed cuh now he's taking puffs
His mumsy's in tears on her knees
Crying out to God
While he's planning on sacrificing her to the gods
He ain't in a relationship cuh he don't want no love
This boy is depressed as f*ck
Even though all him maga dey drop
Last-last dem don catch the boy
But this trend still no go stop
If to say this boy get degree
Come dey work with am
Shey him go dey scam?
Graduate no dey see money for this side
Make we no dey package am
You wey dey watch this thing
If hustle no pay how you wan take manage am?
Broke boy no fi talk again
For internet 'cause dem go savage am
Damn
TRilz
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




This guy graduated 10 years ago
He got no job
Now he is scamming online
And getting paid
He don't rob
Came home with a first class
But it's getting him no bucks
Wetin man go do
Put on VPN and bomb
Cashing out on a regular
He ain't got no boss
Of course he don't de baff soap
'Cause when him no de baff him no chop
Everyone's disappointed cuh now he's taking puffs
His mumsy's in tears on her knees
Crying out to God
While he's planning on sacrificing her to the gods
He ain't in a relationship cuh he don't want no love
This boy is depressed as f*ck
Even though all him maga dey drop
Last-last dem don catch the boy
But this trend still no go stop
If to say this boy get degree
Come dey work with am
Shey him go dey scam?
Graduate no dey see money for this side
Make we no dey package am
You wey dey watch this thing
If hustle no pay how you wan take manage am?
Broke boy no fi talk again
For internet 'cause dem go savage am
Damn
TRilz
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abbey Tumusiime
Copyright: Lyrics © TRilz Media Records




Abbey Tumusiime - Life Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Abbey Tumusiime
Written by: Abbey Tumusiime

Tags:
No tags yet