Kilo Gbon Gbon Gbese
Yeah Yeah
Everyday am steady pressing bombing my grind
Mama temme make I put my fears one side
Cos plenty many troubles self dey for this side
Same reason man dey always steady dey on one tie
In this life brother man you gats to shoot your shot
Cos na who get the kele fit know how much be the worth
Cos many things dey for mind wey man self e no fit talk
Cos many things happening wey man self won know the cause
Make una free me
Why come dey smile come dey tease me
Shey you know say this life e no easy yeah
Plenty Wori Wori
Wori Wori
Enemies make them leave me
Baba bless the boy dem go feel it
Started from the bottom not been easy yeah
Plenty Wori Wori
Wori Wori
Plenty Wori Wori
Wori Wori
Itching for my body just to say na conji
Cos everybody praying make e get the money
So make you no come here do like say you know me
Cos many many issues for my side e bloody
Cos I started from the bottom when I getti nothing
Now I don dey swagger cos I dey on profit
Always told myself man you gats be something
The reason why we grinding just to get the money
Always on the road baba dey protect me
Make you punish any demon hunting want to tempt me
And am covered with the blood man be manifesting
As am getting old
Am shooting all my goals
Plenty katakata on the road to my throne
Cos anybody stopping me am aiming at the spotlight
And we gone choplife
Live life offline
Make una free me
Why come dey smile come dey tease me
Shey you know say this life e no easy yeah
Plenty Wori Wori
Wori Wori
Enemies make them leave me
Baba bless the boy dem go feel it
Started from the bottom not been easy yeah
Plenty Wori Wori
Wori Wori