Back to Top

I.Z DSG - Gwo Gwo Gwo Ngwo (Cruise) Lyrics

Official

Zee
I.Z De Sharp Guy you should know
As a Sharp guy wey I be, heh Me I dey observe myself
I no fit Jones myself na why Me I no fit lie give myself
See, me I dey guide my Side, dey Impress myself, I Dey hold my side
I no wear coat wey pas my Size, me I dey careful make I No capsized
But every time these people Dem wan use me
Good heart e no mean say u Go fool me
See I always try to do me,
And if e vex you, make u Sue Me
Dem go try many formats
Just to get what they want
So my guy make u wise o
Next time wey Dem try, just Reply them gwo gwo gwo Ngwo
See I just got stranded, can u Help me with tp?
(gwo gwo gwo ngwo)
My bank app just stopped Working, can you help me With 10k?
(gwo gwo gwo ngwo)
Girl I'm not here for your Wody, see I'm in love with You (gwo gwo gwo ngwo)
If you don't give the Lord 10million, it won't be well With you
If income go come, bring the Gist come, no dey tell me Long story
Mano say I.Z see ur time go Come, u don try for this Journey
Country hard, yes, but me I No like stress
Na enjoyment be my interest
If u dey for me, then see I've Got your back
Ter Stegen with the save, see My reflex
But every time dem wan use Me
Good heart e no mean say u Go fool me
See I always try to do me
And if e vex you, oya make u Sue me
Dem go try many formats
Just to get what they want
So my guy make u wise o
Next time wey Dem try, just Reply them gwo gwo gwo ngwo
U see I just got stranded, can U help me with tp?

Girl I'm not here for your Body, see I'm in love with You (gwo gwo gwo ngwo)

Girl I'm not here for your Body, see I'm in love with you (gwo gwo gwo ngwo)

I promise to be gentle, baby Just the cap
(gwo gwo gwo ngwo)
See I don't do taxi, it's bolt or Nothing
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Thaddeaus Ndiodimma
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: I.Z DSG

I.Z DSG - Gwo Gwo Gwo Ngwo (Cruise) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: I.Z DSG
Language: English
Length: 2:19
Written by: Thaddeaus Ndiodimma

Tags:
No tags yet