EBG to the world
Omoh this 9ja dun tire me oh
Abi e neva tire una
How una dey feel
This is the only way I can express myself
Omoh wetin dey sup nah
Calamity oh ya ya
Calamity oh ya ya
Calamity oh ya ya
People are suffering for no reason oh
People are dying for no reason oh
People are crying for no reason oh
Ya ya ya
The country is worse than calamity oh
The leaders are heartless and selfish oh
Some people are worse than pandemic oh
Ya ya ya
I wan be dah hero
Hero
Iubk baron
Uwo uwo
Leader wise up
Uwo uwo
Nigerians wassup uwo
Wassup
Provide for your people people
Una dey lock up uwo uwo
Waiting for laptop uwo uwo
Don dey manifest
Ohnanana
Many don dey vex
And dem nor get joy
Una think say we nor get voice
And we nor go rest
Oh lord fada handle them
Una nor be Dembele
Leaders why you wanna break defence oh
Many don dey vex
And dem nor get joy
Una think say we nor get voice
And we nor go rest
Oh Lord fada handle them
Una nor be Dembele
Leaders why you wanna break defence oh
Since I was born
I never see country like dis
I never hear country like dis
Nigeria nah number one oh
Since I was born
I never see country like dis
I never hear country like dis
Nigeria nah number one oh
E dey pain me yo
Pain me yo
E dey pain me yo
Pain me yo
E dey pay me yo yoyoyo
Leaders please oh
E dey pain me yo
E dey pain me
E dey pain me yo
E dey pain me
E dey pay me yo yoyoyo
Since I was born
I never see country like dis
I never hear country like dis
Nigeria nah number one oh
Since I was born
I never see country like dis
I never hear country like dis
Nigeria nah number one oh
Bear Everything
Prepare for the worst
Don't care about anybody or anything
You are the only person who cares for you
Winning or lose is the same for me
Take everything easy
Your worries stay with you only
You can help yourself more than anybody
Don't expect anything from life
Whatever life gives you
Good or bad accept it
What you are is what you deserve
Learn to be alone
Learn to live with worries
Anyhow he be man go still survive
God bless all Nigerians
I am proud of being a Nigerian
One love my people