Ay Ay Ay
Ahhh
Mmmmm
Ayayaya
No no no
Life show me shege my brother I no fit lie
God blessings and I can't deny
He Dey guide my part I no fit die
I no fit die olohun
One man mopol I no get nobody
I Dey strive hard to be somebody oh
I Dey pay my tithe I Dey drop offering oh
Dey drop offering oh
Yeyeye
Man don suffer man don face oh
Who need help suppose relate
See my guys dem na scarface
One big check fit to cure my craze
One big connect wey go change my story
And we Dey thank God we give God the glory
As omologo man I'm staying on the track
I believe I believe I believe
Uh no
One day e go bless
One day e go bless
Uh no
I believe I believe I believe
Uh no
One day e go bless
One day e go bless
Uh no
Live your life with the people that value you
Me never settling for less
I'm telling you
Oh my dealer
Light up the ganga
Badman wan to filare
Me never stopping till I make my papa proud
For heaven
Wetin man go do
Wetin man go say
Wetin God don sign no man fit to stop
Uh no
Yeyeye
Man don suffer man don face oh
Who need help suppose relate
See my guys dem na scarface
One big check fit to cure my craze
One big connect wey go change my story
And we Dey thank God we give God the glory
As omologo man I'm staying on the track
I believe I believe I believe
Uh no
One day e go bless
One day e go bless
Uh no
Live your life with the people that value you
Me never settling for less
I'm telling you
Oh my dealer
Light up the ganga
Badman wan to filare Filare
One day e go bless
One day e go bless
One day
One day
One day e go bless
Ayayaya
Holymann