Debi debi da de de
Eh eh
It's Psalmwise the beat murder
I've been fighting all my battles
No sleep all night I've been burning many candles
I no dey form say I jaju
But if I do my thing you can call me the oracle
So many craze wey we handle
So many judgement from the people wey no know the level
How many times dem go tell you
How many times dem go tell you say this life is a battle
I'm sorry if you think I'm giving up on me
Wan tun ni pe ki nse mi
I dey hold my feelings i dey hold my steeze
Emi ni mo mó bo nse se mi
I can see my people giving up on me
Wan ni nigbawo lo ma be
I dey hold my feelings i dey hold my steeze
I go down on my kneels and I pray to God
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober
Trenches boy with an empty pocket & a bag full of dreams
So I stand on my feet
Straight to the top like rocket
Cause I know what I see
Sugbon I dey keep on believing
Na package i dey package
And many other days wey i dey manage
Close to my good days bye to the bad days
Me I no go die
Emi Omokunrin gende
I'm sorry if you think I'm giving up on me
Wan tun ni pe ki nse mi
I dey hold my feelings i dey hold my steeze
Emi ni mo mó bo nse se mi
I can see my people giving up on me
Wan ni nigbawo lo ma be
I dey hold my feelings i dey hold my steeze
I go down on my kneels and I pray to God
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober
Jah Jah
Jah Jah
Jah Jah Jah jehova
Jowo gbo adura
Make dem no see me sober