Back to Top

Callmi_sazzy - NGSM Lyrics



Callmi_sazzy - NGSM Lyrics




Sazzy
Ahh ahh ahh ahhh ahhh ahh
Na na na na na na na

Many many things I don hear
Many many things I don see
So nothing way you go do way go surprise me

Because I don't see
Many many things for this life
So my guy
Nah make me dey do my own
Nah make me I dey move in my lane

Nah make I know dey like dey gather friends
Because friend when follow you dey laugh
Then go dey shock you for back
Nah make me a dey move on my lane

I know a stress a dey do my own
Dey go
Oh dey go
I dey do my own

Dey go
Oh dey go
Na na
Many many things I don hear
Many many nor Dey see

Many don Dey see me
Me I don trend
Sazzy boy don blow
From Benin to Miami
Mi a Mia
Miami
See I don get the money
Now everything follow
Now everything come

Money money come
Now
My own
My own
My own my own

I go do my own
My own
My own
My own
My own my own
My story don change
Money don come

Rabber don come
All the The guests wan they come
Carry your love make una comot

When money nor they
All of una run
Many many don run
Because see that time I nor get money

Because say I nor get anything
Una come reject
My love now money
Don come you wan they come
Meet me
Carry your love and they go away
Because I know they take nonsense
Because I don see

Many many things
Many many things
Way boy don hear
Many many things

Way the boy don see
Because nothing you go do
Way go really surprise me
Oh

Ah
Really surprise me
Oh
Really surprise me

Oh
Money on my mind
Money on my mind
The money don come

All The guests wan they come
Carry your love and go away
That time I dey siloku you think say me

No go blow
Now me I don shock you
Now me I don fail you
I Dey talk am for many place

Na because of experience oh
Experience don plenty
Because me I don see many things
Experience don plenty

Because me I don hear many things
They say video na my calling
They say music nor be the calling
I know say if this one nor trend
The
Other one go blow
Nah make me Dey do am

Many many things
I don hear

Many many things
I don see
Nothing way una go talk

Way go really surprise the boy
Oh
Ah
Nothing go surprise

Nothing go surprise me
Oh
Sazzy they do
In own they go

Many many things
Way me don hear
Nothing when you go do
When go surprise

Nothing go surprise me
Way go surprise me
Me I they pray
Make the money come

Make sapa run away
Uwe! Hehhhh heheh ehh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Sazzy
Ahh ahh ahh ahhh ahhh ahh
Na na na na na na na

Many many things I don hear
Many many things I don see
So nothing way you go do way go surprise me

Because I don't see
Many many things for this life
So my guy
Nah make me dey do my own
Nah make me I dey move in my lane

Nah make I know dey like dey gather friends
Because friend when follow you dey laugh
Then go dey shock you for back
Nah make me a dey move on my lane

I know a stress a dey do my own
Dey go
Oh dey go
I dey do my own

Dey go
Oh dey go
Na na
Many many things I don hear
Many many nor Dey see

Many don Dey see me
Me I don trend
Sazzy boy don blow
From Benin to Miami
Mi a Mia
Miami
See I don get the money
Now everything follow
Now everything come

Money money come
Now
My own
My own
My own my own

I go do my own
My own
My own
My own
My own my own
My story don change
Money don come

Rabber don come
All the The guests wan they come
Carry your love make una comot

When money nor they
All of una run
Many many don run
Because see that time I nor get money

Because say I nor get anything
Una come reject
My love now money
Don come you wan they come
Meet me
Carry your love and they go away
Because I know they take nonsense
Because I don see

Many many things
Many many things
Way boy don hear
Many many things

Way the boy don see
Because nothing you go do
Way go really surprise me
Oh

Ah
Really surprise me
Oh
Really surprise me

Oh
Money on my mind
Money on my mind
The money don come

All The guests wan they come
Carry your love and go away
That time I dey siloku you think say me

No go blow
Now me I don shock you
Now me I don fail you
I Dey talk am for many place

Na because of experience oh
Experience don plenty
Because me I don see many things
Experience don plenty

Because me I don hear many things
They say video na my calling
They say music nor be the calling
I know say if this one nor trend
The
Other one go blow
Nah make me Dey do am

Many many things
I don hear

Many many things
I don see
Nothing way una go talk

Way go really surprise the boy
Oh
Ah
Nothing go surprise

Nothing go surprise me
Oh
Sazzy they do
In own they go

Many many things
Way me don hear
Nothing when you go do
When go surprise

Nothing go surprise me
Way go surprise me
Me I they pray
Make the money come

Make sapa run away
Uwe! Hehhhh heheh ehh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Freedom Irowa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Callmi_sazzy



Callmi_sazzy - NGSM Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Callmi_sazzy
Language: English
Length: 3:27
Written by: Freedom Irowa

Tags:
No tags yet